OXLADE STYLE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
Abena gimme head like Zidane o
The sabi girl head no correct o
I dey speak in tongues, she dey play my cassette o
As I dey moan she dey watch my face like rolex o
My body relax o
I don dey lick punani
We dey play Konami
She dey scream for daddy
As I dey screw the barny
She just dey work my body
She no need my money
She say she need my moaning
Cos e dey make her horny
Girl your body is so good
Make a brother feel good
Make a brother cum through
Make my gbola want you
Feel like I dey hunt you
Oh no no
You took me on a long cruise
Never gonna abuse you
Mon ami I want you
Tell me what you wan do
Baby girl I'll come through
The girl ride me pass motor
For her waist na my face photo
She dey scream like say she win lotto
And na her Bobby wey dey burst my loco
She dey burst my loco
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
The barny no wan boyfriend or guy man wey go dey love her
She get her lifestyle, she want guy wey go F her
I give her ratata for club her body feel am
She gimme number say make I no forget to call am
I buzz her phone line she gimme the compass
Make I enter her aparte abi I no go wan straff
My gbola stand I pick race I enter bike
As I reach her room she knack me sotee I enter psych
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
Baby girl bend that ikebe make a badman slide
And do the Oxlade style
I don dey lick punani
We dey play Konami
She dey scream for daddy
When I dey screw the barny
She just dey work my body
She no need my money
She say she need my moaning
Cos e dey make her horny
Girl your body is so rude
Make a nigga feel good
Make a nigga cum through
Make my gbola want you
Be like I dey hunt you oh no no
The girl ride me pass motor
For her waist na my face photo
She dey scream like say she win lotto
And na her Bobby wey dey burst my loco
She dey burst my loco