Mi Amigo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
La cosa es que te amo
As you dey see me so
Na so dem dey
Kon dey wonder
Who be dis one
Fine no blunder
See my Waka
Be like thunder
If I stand
You sef go wonder
Who dey mi back
Be like pillar
Anywhere I dey Waka dey go
I get him for my back and front
He no dey go
Jesus Cristo
Simpre esta conmigo
Y nunca me dejara caer no no
Mo wa oju oluwa
So I no dey drag drag drag
Nothing wey I go lack lack lack
Even when everybody go dey
Hala la
Me I just go dey shalala
Mo wa oju oluwa
I no dey cry
If it no be to Jaye
So if you know olorun ti set fun oo
Make you mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
La Cosa es que te amo
God wey get me
Give me blessing
Dey there for me
I no worry
El me escucha
Dios me llevar
When I need him
Dios me miro
Donde quiero
Que vaya lo tengo
Detras y delante
No se va
Jesus Cristo
Simpre esta conmigo
Y nunca me dejara caer no no
Mo wa oju oluwa
Yo no Pele oo
Nothing wey I go lack lack lack
Even when everybody go dey halala
Dios sigue siendo mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
La Cosa es que te amo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
Mi amigo
God wey get me
Mi amigo
Dey there for me
Mi amigo
I no worry
Mi amigo
La Cosa es que te amo
On that very very day
El amigo
He's the one that died for me
El amigo
On that very very day
El amigo
Now I'm singing everyday
El amigo
Ore mi atata
Ore mi atata
Ore mi atata
Ore mi atata