Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hey God

Yeah me here me God

I know

Feeling like reruns

You said

Call and you'll be here

Network

Every time i call


You just dey make me go


I just dey beg you go


When mr man go come


Abi na him dey come


Only one way to know



Talk to you

Every time that i talk to you

You dey give me all your loving and thoughts to you

What am i to you

Mr man to you

Think sey na coincidence

But my God wey dey for heaven na him know me best

Mr man i don pray for you


That's why



You just dey love me go

You go dey you go dey love me go

You just dey love me go

No no dey no no dey fool me so

You just dey love me go

Every time you see me no trouble oo

You go dey love me go


They said

Pray for a man

Who could love you feed you buy you louis

But i prayed for a man

Who could love me feed me with their spirit

I don't care for designers

But if you buy me

Me i will take it

Looking drip down a king and his queen

When you see us you'll be yelling meladire



Don't you play with my heart and go

If you think sey i go let you go

Make you think again mr man

cause me i no fit stress you o

Don't you play with my heart and go

If you think sey i go let you go

Make you think again mr man




Talk to you

Every time that i talk to you

You dey give me all your loving and thoughts to you

What am i to you

Mr man to you

Think sey na coincidence

But my God wey dey for heaven na him know me best

Mr man i don pray for you


That's why


You just dey love me go

You go dey you go dey love me go

You just dey love me go

No no dey no no dey fool me so

You just dey love me go

Every time you see me no trouble oo

You go dey love me go

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status