No Wahala Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hey you know na me
I no dey worry
The land wey we come
No be to worry
But if you worry
Kon get high bp
Wetin you go see
My eye no go see
My God he good
Put my thing for him mind
How i go thank you for this ehy
As you show me love
Make i dance break my back
If na so you dey carry me dey go hey
Me wey dey here so
I go dey dance like no worry so hey
You wey dey there so
Make you dey look me like you dey jonz hey
No wahala
Baba God get my back ah
No wahala
Baba God get my back ah
Even if i dose
I go still waka like sey i know hey
Even if i loose
I go jolly for him wey no loose hey
No wahala
Baba God get my back ah
No wahala
Baba God get my back ah
Hey everybody
Time is running i hope you are ready
As the music dey loud and temperature is high
See the beat got me running around
As i'm roaming around think i'm rolling loud ha
This beat is hot pour me water ah
My enemies try me again
Cause you out of luck and you're already blocked
Carry my matter for head na you know
You Kon dey pokenose like you get new nose
Everywhere i go
Na you won go
Wetin you dey find
Only God knows
Every hour i'm thanking the lord
For blessing he gave me
So merciful lord
He's always for me
So i'm always for him
Do bale for him
Cause he still is the King
My God he good
Put my thing for him mind
How i go thank you for this ehy
As you show me love
Make i dance break my back
If na so you dey carry me dey go hey
Me wey dey here so
I go dey dance like no worry so hey
You wey dey there so
Make you dey look me like you dey jonz hey
No wahala
Baba God get my back ah
No wahala
Baba God get my back ah
Even if i dose
I go still waka like sey i know hey
Even if i loose
I go jolly for him wey no loose hey
No wahala
Baba God get my back ah
No wahala
Baba God get my back ah