Sade Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sade enter road quarter past 9
Tell her mama sey she dey go all night
Hey sade you sey all night
Sade sade dey go all night
Sade enter church wait till pastor start to preach
Midnight done dey reach
All the calls dey start to ring
Hey sade where you dey go
Sade sade won ti sare lo
She dey jolly enter night
Shey her data never try
See her area dem dey line
Even malam
She no mind
Sade aye
Dey for corner
Kon dey cry dey kon dey hala
Belle enter
Who be father
No be johnny
Shey na malam
Sade oo
Who go fit tell her sade oo
This kin waka no be aye o o ehy
Aje o o ehy
Sade o
No kon dey para for me o
Shey you go hear word at all o o ehy
Sade o o ehy
What you wanna do with your time now
Mummy daddy calling you
You don die now
Sade
Don go bambam
Sade
She dey chill with the big boys
Ahhh baby
This is not life
Make you try reason am
This is runs life
Yes we all know
It is very hard
But aunty
Your libido is high
Let me pull you close
Are you tryna start a colony with all dem folks
Different baby daddies honey what you tryna show
You ain't got nothing to prove
You don't need this tho
Sade aye
Dey for corner
Kon dey cry dey kon dey hala
Belle enter
Who be father
No be johnny
Shey na malam
Sade oo
Who go fit tell her sade oo
This kin waka no be aye o o ehy
Aje o o ehy
Sade o
No kon dey para for me o
Shey you go hear word at all o o ehy
Sade o o ehy
Sade o gbo ro
Abi ko gbon ro
What you tryna do mi lady
Need to run run
I mean to turn your life around
Need to stop stop
Sade e celebrate ti ju
Won tun ti turn up
Sade o gbo ro
Abi ko gbon ro
What you tryna do mi lady
Need to run run
I mean to turn your life around
Need to stop stop
Sade e celebrate ti ju
Won tun ti turn up