Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

E go better e go better which day

Roll one and play my mixtape

Another dollar to be made new day

Pray to God make he give us new pay

God help us show us love everyday

Many things I dey think I no fit say

Comot for my matter omo ope na closed case

If e no be money matter I no show face


Na who get money get policy

The law is below person wey get money

Some dey bomb some dey wait for person

Wey dem go text my nigga do 2k for me

I no sabi beg na why I work for the bag

Lord as I dey work no put the boy behind

I no too young to put benz for my garage

Money fit me dem don tell me plenty times

Many many years I don dey develop my rhymes

Develop my flow my cadence my lines

So any time I spit it's the truth no be lie

Na me go drop lines wey go make you shout guyyyyy

Leave any shima wey go disturb you for mind

I don break up with am that shima she too dey lie

She think say i dull LUNGU shey she dey whine

Mo kpalemo mo bob i no get that kind time

My gee you know the vibe


E go better e go better which day

Roll one and play my mixtape

Another dollar to be made new day

Pray to God make he give us new pay

God help us show us love everyday

Many things I dey think I no fit say

Comot for my matter omo ope na closed case

If e no be money matter I no show face

More Lyrics from Czah The Dream Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status