Dem go hear ween ft. Fresha HMG Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sahara productions
I have the pleasure to present to you
Afro G funk music
It came as a joyous day break
To end the long night
Of bad captivity
Who dey
Who dey
Who dey
Yo
Trouble dey sleep
Yanga go wake am
No enter jangolova
When u no get ekpo for motto
You wey soft like magie
May you no try Ajinomotto
If you shit for church
You go collect Wotowoto
No go loose guard
Men go chop you Okotoko
You dey form pako
Think say we be buttie
Militant like aboki we go flog you with koboko
Shey na me you wan achieve
No think say men dey sleep
Go ask of us for trenches
Dem go tell you we be achievers uh
We get mouth MC Oluomo uh
Make your girlfriend disappear
Gbomo Gbomo
Yabis night we go treat your fuck up public
True citizen of Kalakuta republic
I recommend mending for y'all Based on fuck all y'all
Presidential language
Bala bula blu
No be power
Na Grace
Say Sapa run away ay
Trouble dey sleep
Yanga go wake am
Now it's time for me to make eyanga
All you mofos wey dey tranga
After this Paso Paso
Make you end am with ween because
Dem go hear ween
Paso
Dem go hear ween
Because
Dem go hear ween
After this Paso Paso
Make you end am with ween hey
We no dey gree hey
We no dey gree hey
We no dey gree for anybody wey wan reap us
We no dey gree hey
We no dey gre hey
We no dey gree for anybody wey wan die us
We no dey gree hey
We no dey gree hey
We no dey gree for anybody wey and cheat us
We no dey gree hey
We no dey gree hey
We no dey gree for anybody
Wey wan reap us
We putting holes in their cranium
Back bones I'm breakin em
The organs in your body
I'm bla bla blazing em
Eyes balls I'm taking em
Ain't no replacing em
Look into my mind this is
Freddie versus Jason
No it's not okay son
Not until the day comes
Must be flimzy
I'm coming back to Dagenham
Let me know what's happening
Happy slap slappin him
If he don talk
Then we sta sta stamping him
Open up your arteries
With my car keys
Like Swiss chess
Bitch screaming
Yes please
Bury me in the cemetery
Where the bodies be
Rope around your neck
Side to side swinging from a tree
Fi mi le
HMG till the death of me
Ghetto melody
Hustleholics that's my remedy
Sleeky Stan you the man
Omo Naija we break bread
Like damn
Trouble dey sleep
Yanga go wake am
Now it's time for me to make eyanga
All you mofos wey dey tranga
After this Paso Paso
Make you end am with ween
Because
Dem go hear ween
Paso
Dem go hear ween
Because
Dem go hear ween
After this Paso Paso
Make you end am with ween hey
Paso paso paso paso paso paso paso
Ween
Paso paso paso paso paso paso paso
Ween
Paso paso paso paso paso paso paso
Ween
Paso paso paso paso paso paso paso
Ween