Temperature high ft. Shuleydee & Sahara Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Chukulukuloo loooo
Joto la ju
Sahara Productions
Temperature dey go higher
Temperature dey go higher
Temperature dey go higher
Temperature dey go higher
I wan dey my dey
Make i run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate, living day by day
Temperature high pour me water
I wan dey my lane
Make I run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate living day by day
Temperature high
Pour me water
As i enter the place NEPA bring Light
Now all gyal dem come dey give me green light
Green light
Green light
Sleeky Stan be the star on the spotlight
I no be thief but I'm here to steal the limelight
Make you know say bad man, sef dey skank
Bring your waist come girl, make we twain-g
If you like, baby girl, you can twerk
Make the booty just a bounce, till you sweat
Sweat, sweat, sweat, sweat, sweat, sweat
Yaaaiiiii
Mo gbe won sarè o
Mòtun wọ Sutana
I pray hard you know and ball hard you know
All my friends are ballers
Anytime we turn, we turn up high
I don't wanna fight nobody, Turn up and you know me now
Anytime I step on this club, anywhere we shut it down
Order wetin you like
I wan dey my dey
Make I run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate living day by day
Temperature high
Pour me water
I wan dey my lane
Make I run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate living day by day
Temperature high
Pour me water
Gbe wọ sare ó
Mọ tu wô gbewon sare
You know my friends are ballers
As we dey celebrate, make we dey gyrate as i dey run my race
I go activate
Call your friends now, we party together
No nah, no nah
Together you and I, we go elevate
No be say dem say, we go jubilate
Leke Leke gimme one more wings, I want to fly high, you know
Leke Leke gimme more wings and you know I want to fly high
Anything wey we talk, we dey do am
No be just to dey talk, we dey prove am
Anything wey we touch, we dey kill am
Any girl wey we touch, she dey feel am
I wan dey my dey, make I run my race
I wan dey my dey
Make I run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate living day by day
Temperature high
Pour me water
I wan dey my lane
Make I run my race
Make I run my race
Make I run my race
No delay
Always celebrate living day by day
Temperature high
Pour me water
Sleeky Stan , ShuleyDee on this one
Sahara on the beat thats a Joker
When you hear it in the club issa banger