
Rap is dead ft. Sammostardom & Jeje Ltbb Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
No try claim say you do wetin you no fit do o
Men, dey town, dem go fuck with you o
So if you say dem say, meh you know who say o
Before dem put toothpick for your ahhhh
So give yourself brain Before you say o, dem go say dem say
Your reputation, dey at stake-o If you say-dem say
Small boy wey say, rap don' die,
That na metaphor
Na who talk am money mix road,
Mr. Okafor
When I finish,
Dem go need to take your temperature
Cos your D and your C,
Be like premature
Diddy shii,
You was Banky's lil "w"
Back in the days,
I used to drive my BMW
Tiwa hit you like a savage, you dey Bugaboo
Even Napoleon sef,
met his Waterloo
The boy big, small,
na oxymoron
That's why every time you talk shit,
You sound like Moron
Above the rim, I hard like tupac for juice
You too soft, bro, you be like Beetle juice
The boy good,
No be Machala
FC Kids, be like Bambiala
Every day na
akoba, adabba
Them no they tire to hear AlabaMusa
O fe-Se-Lu, Ayakata Everywhere, pa-pa-pa
O fe-Se-Lu, Ayakata
This Rap stuff be like Bad
Bad bad
O fe-Se-Lu, Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
O fe-Se-Lu, Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
See, this rap game's for the genius,
No be teacher, they teach us
If you too slow, you miss us, There's nothing between us
You wey dem camp for campus,
Come dey pump like pompus
No be hocus-pocus,
Cactus for your caucus
I'm indigenous, ingenious, I'm glorious, victorious
You flimsy and porous,
I'm god-like, like Horus
My biro on papyrus,
You sing am like chorus
My rhymes so contagious, Like COVID, the virus
I'm Hakeem Olajuwon
You Akin and Paw paw
I'm a king, when I do one, You Hearken or Pow pow
Southpaw Usyk you for eyebrow
My music shock you,
You sef bow wow
See the mic in my hand,
Na my talisman
Other rappers too short,
I'm the tallest man
Allow me to introduce
Your new Anchorman
You'll learn i play hard,
Like a very dark man
You'll learn
O fe-Se-Lu Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
O fe-Se-Lu, Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
O fe-Se-Lu, Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
O fe-Se-Lu, Ayakata
O fe-Se-kpon, Ayakata
O fe-Se-Lu, Ayakata Everywhere, pa-pa-pa
O fe-Se-Lu, Ayakata
This rap stuff be like
bad-bad-bad
O fe-Sheh-Lu, Ayakata Sleeky Stan, ti sare gbomo meta
Ofe-Se-Lu, Ayakata
Sammo wole, oti ja won la ye, yeah
Yeah, yeah, yeah, yeah
Sleeky Stan