Rear view Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
She carry Bacca wey dey make head Scatter
Ikebe hot dem dey call am Super
This kind ikebe, when you find am you keep am
At the end bro na finders keepers
When I sight you for my dormot i dey run commot
As you dey waka you dey tranga
you dey make e yanga
Other guys just dey hala say you dey make dem mara
Say every time dem try to hola
you dey form shakara
Leg straight, hips tight, ass curvy as fuck
Pretty face, slime waist, Boobytrap was tha bomb
Every time you waka pass girl i'm tempted to touch
I was hanging with my gang with my ganja on guard
We caught eyes for a moment
and that was that
See e don tey wey I wish to jam you face to face
Even though omo boy still dey stay for face to face
Say your mata na waka we go take from phase to phase
I'll take you place to place when you enter my space
Say!
When a big man love a big woman you know
Himma take his time to make things right you know
E don tey wey I dey eye you
Really?
I've been Starrin at your yansh through my rear view
Oh yea!
Wishing you Tripped, Fell , Landed on my Casava
Baby come make we
Ulala!
Yes ooh
E don tey wey I dey eye you
Really?
You got me starrin at your yansh through my rear view
Oh yea!
Wishing you Tripped, Fell, Landed on my Casava
Baby come make we
Ulala!
You Nasty
I come dey get flash backs
of our eye contact
From your head to your toe girl you so Abstract
As you skirt gum your yansh
Everything Compact
From your waist down below
everythings Intact
Come to think about it
It's about time we interact
So the next time we see omo boy gats to React
Say I no need rehearsal to make an Impact
As a matter of Fact your name must dey my contact
So I dey plan my attack
How I go lay you on your stomach and caress your back
I no fit wait make we nack
Girl I no dey slack say omo boy dey pack
When you enter my kingdom you will never lack
I be like king kong in the big city rippin off things
Roar!
In my bedroom we go share your dreams
Girl I'll make you scream we can use whip cream
Tonguing you down with uhmm vanila icecream
Yes ooh
E don tey wey I dey eye you
Really?
I've been Starrin at your yansh through my rear view
Oh yea!
Wishing you Tripped, Fell , Landed on my Casava
Baby come make we
Ulala!
Yes ooh
E don tey wey I dey eye you
Really?
You got me Starrin at your yansh through my rear view
Oh yea!
Wishing you Tripped, Fell , Landed on my Casava
Baby come make we
Ulala!
You Nasty
See as your yansh set like say e wan form Voltron
Like Nicki M baby you can be my Megatron
I'll be Optimus Prime I'll take you on a Marathon with my long Python
Lemme be your Paythron and you my Mathron
Together you and I will get our groove on
Cos when I hit the target girl I'm so spot on
I'll let you bounce pon it when you ride pon it
Roar
Roar
Roar
Roar
Me and you getting high watching time fly
Yo yo yo
Thinking of me and you getting high watching time fly
Yo yo yo!
Thinking of me and you getting high watching time fly
Yo yo yo!
Thinking of me and you getting high watching time fly