
So Long so Far Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
So Long so Far - leemong
...
Lê lê ma ma eh oh eh
Ona na na nanana
A lot of pains
A lot of stress
That come from family enemies and friends
A lot of time I just Dey vex
Before I know say people no Dey cares
Kamaparo mo phor fun Ola
Sometime little thing Dey got me depressed
I cannot lie I fit to try
That thing e Dey always Dey make me fiels
I wish to buy motor but
Owo lose ojoro mi o
When I never get singbai
Nibody fit to borrow mi o
Time Dey go Time Dey come
Story go so long so far o
Time Dey go Time Dey come
Story go so Bad so hard
Time Dey go Time Dey come
Story go so long so far o
Time Dey go Time Dey come
Story go so Bad so hard
Kati masise karowo
Kasati ma ri toro kobo
Either na legal or illegal
Baba ku ma se aforijin
Awon Toni Kama sise
Won ku ma bere pe Kila mubo
Change tode tun ku lowo mi
Emi tunti lo fi mu origin
Isa lowo oti omo korale
Kon ma lo bami nibuti mode
I take my bag me I go away
Mama mi sofun mi pe kin mafarawe
Me I want tk hustle I no want to broke
Tell my mummy seh me I don Dey smoke o
If I no get money nobody go love o
People around me them go treat me rougho
Time Dey go Time Dey come
Story go so long so far o
Time Dey go Time Dey come
Story go so Bad so hard
Time Dey go Time Dey come
Story go so long so far o
Time Dey go Time Dey come
Story go so Bad so hard
No family
No lover
No freind o
Even brother
No helper
Something hard
Something bad o
When I Dey grind o
No family
No brother
No lover
Even no helper
No blood Something hard
Something bad o
When I Dey grind o
Kati masise karowo
Kasati ma ri toro kobo
Either na legal or illegal
Baba ku ma se aforijin
Awon Toni Kama sise
Won ku ma bere pe Kila mubo
Change tode tun ku lowo mi
Emi tunti lo fi mu origin
Time Dey time dey come
Story go so long so far ah ah ah
Story go so bad so hard
Story go so long so far
Story go so bad so hard