Ella Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Ella - leemong
...
Ho ro ro ro ro
Ha ra ra ra ra
Le le ma ma eh
Leemong on this one o
If nah for your love girl I’m ready o
If nah for your love I go fight o
Girl you padlock on agada godo
For your love I don jogodo
Other’s girl fine but you fine pass
Other girl nah flower but you rose other girl nah bird but you peacock
Girl you blow my mind like a gunshot
Mara sanyan baba aso
Mara alari baba ewu
Ohun t’owu elenu kan so so so
When you dey with me m’alo b’eru
Them say you’re too jealous
That’s what I love bout you
Even when dem say you dey deceive me girl
Me I no fit doubt you o
If you no go do again
Adun’mi adun’mi adun’mi adun’mi o ha
If you later tell me no
Adun’mi adun’mi adun’mi adun’mi o ha
If you no go do again
Adun’mi adun’mi adun’mi adun’mi o ha
If you later tell me no
Adun’mi adun’mi adun’mi adun’mi o ha
Ella Ella Ella
Girl you blow my mind like a banger
Ella Ella Ella
This your your love dey do me like paraga
Ella Ella Ella
Girl I fit kill pesin for your matter
Ella Ella Ella
Girl I fit die for your matter
Girl you shack me like ogogoro
Girl m’oko eh je like kokoro
Girl you padlock me agada godo
For your love I don jogodo
Other girl fine but you fine pass
Other girl nah flower but you rose o
Other girl nah bird but you peacock
Girl you blow my mind like a gunshot
Girl I swear you’re beautiful
Girl you turn me to April fool
Everything about you perfect o
That’s why I just wan die here o
Girl I swear you’re beautiful
Girl you turn me to April fool
Everything about you perfect o
That’s why I just wan die here o
If you no go do again
Adun’mi Adun’mi’ Adun’mi o ha
If you later tell me no
Adun’mi Adun’mi Adun’mi o ha
If you no go do again
Adun’mi Adun’mi’ Adun’mi o ha
If you later tell me no
Adun’mi Adun’mi Adun’mi o ha
Ella Ella Ella
Girl you blow my mind like a banger
Ella Ella Ella
This your love dey do me like a paraga
Ella Ella Ella
Girl I fit kill pesin for your matter
Ella Ella Ella
Girl I fit die for your matter
(Outro)
Mara sanyan baba aso
Mara alari baba ewu
Ohun t’owu elenu kan so so so
When you dey with me m’alo b’eru