Manya Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
Trigga mafor
Badboy
me I don manya
Me I don Jones
Cause I don tire
But I gatz cope
Many things don pkalanga
But I get hope
Oh my gee
Thank God for today
Dey Hustle make you pray
The money go come your way
For my peace
I block I no delay
If you no get am today
You go get another day eh
I can’t shout
stand strong
cause na me be back up
Actor
No Dey die so I gattu stark up
Thank God
For the vibe
Cause na him be password
If I sick na money dey do me no be typhoid
me I don manya
Me I don jones
Cause I don tire
But I gatz cope
Many things don pkalanga
But I get hope
Omo me I don manya
Me I don jones
Cause I don tire
But I gatz cope
Many things don pkalanga
But I get hope
Aye o
Aye o lè
Fun eni toba gbon
Fun eni toba gbon o
Some people died yesterday
So Make we dey thank God
So Make we dey thank God
Ah ahh see
Make I get the money na the big flex
If you get pass me na ur business
Hennesy VSOP for my system
And my gees dem
Na wahala we go give them
GIVE THEM
Shey na gucci Abi Nike
Bae pelu side chick
See the money long but sometime we disguising
Deewhy pelu dicey
Awon eruku toh mighty
Am chilling with the big boys set awon ologo 5G
me I don manya
Me I don jones
Cause I don tire
But I gatz cope
Many things don pkalanga
But I get hope
Omo me I don manya
Me I don jones
Cause I don tire
But I gatz cope
Many things don pkalanga
But I get hope
Aye o
Aye o lè
Fun eni toba gbon
Fun eni toba gbon o
Some people died yesterday
So Make we dey thank God
So Make we dey thank God
Aye o
Aye o lè
Fun eni toba gbon
Fun eni toba gbon o
Some people died yesterday
So Make we dey thank God
So Make we dey thank God