Special ft. Ayo Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2024
Lyrics
BADBOY
TRIGGA
Toh ma ke mi
toh ma Nifemi
Tadanoh Fumi
Ojukan ladamini
I want us to win
Gbe mi gbe mi ge bi oba
I know what you need
Ife
Ife
Ife o
Ife o
Orente ifemi
Dedoyin shikemi
See me olori teli
I don’t want another
Orente ifemi
Dedoyin shikemi
See me olori teli
I don’t want another
Show me what you got baby girl
I know you baddadan
Afuni mawobè I no Dey kalaku
I can see so Many break up make
you don Dey para Now
But trust me i no go ever do balablu
boy from the ghetto
For now I fit no get o
But steady I Dey hustle I Dey analyze
Na you I go marry
And Poverty we go paralyze
Loving you on earth even after life
Hold bby
I’m on the road bby
I promise you a better life and that’s no faking
Anyhow e be I’m gonna make it
and take my girl oversea
And that’s why i’m on the grind
To make the doh daily
Yeah i’m a street boy
I know when you call I no Dey pick up
Cause I wan show you money no be sweet word
BIG doz
Wey dem no fit pay for tiktok
Only IDME and BOA so bring work
Orente ifemi
Dedoyin shikemi
See me olori teli
I don’t want another
Orente ifemi
Dedoyin shikemi
See me olori teli
I don’t want another
Ife
Ife
Ife o
Ife o