Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2024

Lyrics

If money dey

If money dey

If money dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Your woman go dey say

Family go dey

When your hustle Dey pay

Shey you relate o

Shey you relate o

Everything go dey


Money talk E don set

Make the money no Dey tell me nonsense

Plenty money more girls

Make the money talk less

(Shhhhh)

Ti won ba jalè na poor man be suspect

Cause nobody trust them

Gattu make it hundred (hundred)

Make the money make the pounds hundred

When it’s raining na money be sunset

All my niggas wey Dey para moni koni tan nbe


Two girls no go reach me

Bad belle no go reason me

Shey u Dey wyn me ni

If I talk dem be listening

We dey gara like middle man wey chop IDME


Feeling the vibe i’m making the bar

Steady hustle on a daily trinna figure it out

I just make money

And then make more money

If I no hustle

Age no go wait small for me


If money dey

If money dey

If money dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Your woman go dey say

Family go dey

When your hustle Dey pay

Shey you relate o

Shey you relate o

Everything go dey


Ferrari e Dey

Makaveli e Dey

Bugatti e dey

Lamboghini e dey

Folixx chop life

Side chick drop wife

Go beach carry babe

Go house run am!


Let’s partey

Tomorrow we can’t say

Gbomo toh bad chidinma ogbanje

Them talk say I ugly like kante

Lol but the money full my palmpay

As a Christian we dey rock dior when we bosita

You wanna see me broke? Is imposicant

I dey para say na money dey my mind

247 on the grind

Make the money and we topping chart


Two girls no go reach me

Bad belle no go reason me

Shey u Dey wyn me ni

If I talk dem be listening

We dey gara like middle man wey chop IDME


Gimme attention make I put u at ease Aunty

Zero fraud say the money legit

Money legit

And the money exist

Make we chop no Dey dull

say the money plenty


If money dey

If money dey

If money dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Shayo go dey

Your woman go dey say

Family go dey

When your hustle Dey pay

Shey you relate o

Shey you relate o

Everything go dey


Mario Selangor

E dey

Mayor money

E dey

ID.ME e Dey

BOA e dey

CASH-APP

GREEN-DOT

MAYBANK

Dey ground

Use am

screen shot

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status