Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2024

Lyrics

I Dey on my grind I Dey hustle lowkey

Shout out to my niggas wey Dey rep the OG

Sapa coming close but I swear I no gree o

(And I swear I No gree)

1love to my niggas wey Dey telephone me

And I Dey on my grind With all of my homies

Shout out to my niggas wey Dey rep the OG


Uh see

You know

had to make money had to live life

Had to leave music for a while I gattu sit tight

And My fans don dey para see my guy Na street life

before I go make a move ogbeni gattu think twice

I go Pay for promotion pay for studio

Drop song dem go para trigga give us video

You Dey trend na your song we don Dey hear for radio

Have to hustle for the money nigha no fit fail o


So sometimes I go switch up

Make the money with a big bag

Rm I dey pick up

No be money I no reply

Trouble I no fit talk

Na money Dey make me feel fly

Big bag oh Jesus

Nothing fit be like a good life

So nigga when you see me make u show me love

If I no make am I swear to God wo komi gbe mi lo

Niggas steady faking love

But my hustle paying off

I dey on a lowkey steady grinding and am taking off


I Dey on my grind I Dey hustle lowkey

Shout out to my niggas wey Dey rep the OG

Sapa coming close but I swear I no gree o

(And I swear I No gree)

1love to my niggas wey Dey telephone me

And I Dey on my grind With all of my homies

Shout out to my niggas wey Dey rep the OG

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status