![Smoke & Vibe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/10/b7056ce33dac4a5bbc901f05508edf2a_464_464.jpg)
Smoke & Vibe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
May I have your attention please
This year make everybody just mind their business
Focus on your own life
I nor know wetin dey sweet you for other people story to dey talk
Yeah cause everybody get their own life
Too many people living a lie
Dem are suffering hustling just to fake their own life
So many calculating
Everything it takes not to live a low life
Cause me I no mind omo no time
Me I face e my hustle I got to live my own life
When I nice out
Everybody stop they got their eyes on me
Them are ask how, how the boy dey shine
They got nothing on me
Cause me I know now
Go high to soar high
See me looking down my shoes is untied
No time for the man with no plans
No quams e be like say the matter don cast
Some say dem are find something
But every time dey come dem are see nothing
But every time dem are talk something
They only talk about all the useless things
Say na mi life you talking about
Nothing good to say cause you wan finesse me
Cause you be talking you be looking you be searching you be picking online
So me I saw them saw them
Every time dem are come around me
Say me I smoke and vibe
And every time dem are try to put some dirt on me
Say me I smoke and vibe
Take me advice live your life make you free the matter for me
Say me I smoke and vibe
You never really know how know how
The matter fit to go now
Too many talking when they open their mouth
You find nothing but lies got stuck in their mouth
And everytime I come dem are hide in the dark
Cos what's done in darkness will surface in the light
Cos me know white, know black, know brown, know right, know high, know lies
Abeg you no try
My life my time my mind my heart my vibe
I'm feeling alright
I live my life while making my G's
I pray to God on my knees while I'm making my wish
I nor dey fake my life nor be wetin I be
I be da, I be da real G wetin you see
Call all of my guys there is trouble
There is fire on the mountain trouble
Strap the Glock on your waist dem are double
Cos dem are looking for trouble
Some say dem are find something
But every time dey come dem are see nothing
But every time dem are talk something
They only talk about all the useless things
Say na mi life you talking about
Nothing good to say cause you wan finesse me
Cause you be talking you be looking you be searching you be picking online
So me I saw them saw them
Every time dem are come around me
Say me I smoke and vibe
And every time dem are try to put some dirt on me
Say me I smoke and vibe
Take me advice live your life make you free the matter for me
Say me I smoke and vibe
You never really know how know how
The matter fit to go now