Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Ayayayaya

Yeah yeah

People wey dey hustle we dey make am everyday nor get 9 lives

Talk about the hustle shawty tell me she a wanna be the man wife

What a kinda life a man go live without the money and the right mind

Many things I want to talk about wey dey make the man dey wan high

Yeah yeah

It's all about the money

All about the doh

Everybody jolly when the money don show

Tell me if you ready

When the boy blow

Dem go start to talk about the things I don't know

Dem are full ground talk about another man cooler

Talk about how another man wan school am

Try to put e sand on another sugar

Me I nor dey mind I just hold my corner yeah

Hustle is about that life

You know that every time you come around they love you for the things you got


Welcome to the hustle life

Hustle life (hey)

Welcome to the hustle life

Hustle life

Welcome to the hustle life

Hustle life (hey)

Welcome to the hustle life

Hustle life


Imma bad man killer

Anybody try me dem go just jam trailer

Real Michael Jackson I show you thriller

If you block my hustle imma cut you deeper deeper

Me I am so ready I dey hustle in my lane

Minding all my business I dey hustle for my pay

No get time to party cos I focus on the race

I never ever never slow yeah

Kruyabadati yabadaba

Ijolabalaba

I nor get time to party till I get the raba raba

From sunset till it's sundown everyday we hustle till our feet's so high

See hustle it's about that life

You know that every time you come around they love you for the things you got


Welcome to the hustle life

Hustle life (hey)

Welcome to the hustle life

Hustle life

Welcome to the hustle life

Hustle life (hey)

Welcome to the hustle life

Hustle life

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status