![Apologies](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/23/97d29f39149d4dab83736e46e9625018_464_464.jpg)
Apologies Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby I
I really wanna come and apologize
For everything that happened at the other night
You know that all this bitches dem are fvcking lie
Oh I
You be my paradise
And anybody wey try go paralyze
You know you be the reason I dey sober
You know that all these bitches dem are so bad
So ahh
She tell me say she really wan it
She tell me say, she really wanna cum upon it
Because I was so tipsy, then I pull up on it
Was standing at the corner while she was grinding on me
Oh yeah
Me never really want to try her
She grinding on me and she make my thing go viral
You know say me I no fit to play you my wife
And nobody fit to take your place in my life
Oh yeah
Tell me something I fit do to make it alright
Make your mind feel alright and make you know I no lie
And you know the reason I been feeling so down
I know you hurting so bad
Oh baby make you no cry
So sorry
Feeling everything I feel I'm sorry
Blame it on the booze that is on me
Baby you are know that I'm sorry yeah
Never over you
Tell me what you want and baby I swear I go
I know you got the juice
And dem other other bitches dem are follow you
Oh I
No time but dey no fine girlie you the goldmine
telling all these niggas make dem no try anybody come around you then I go fight
Baby for your matter girl I fit kpai
If you wanna bet some money on me
You know that I been loyal from the day you knew me
And you don't need nobody to be telling on me
And you know many people dey be lying on me
Oh I
No time, tell me alright
Know you feel my vibe and you feeling my fire
No time cos you feeling my vibe
Tell me if you really want it for life, for life
Tell me something I fit do to make it alright
Make your mind feel alright and make you know I no lie
And you know the reason I been feeling so down
I know you hurting so bad
Oh baby make you no cry
So sorry feeling everything I feel I'm sorry
Blame it on the booze that is on me
Baby you are know that I'm sorry yeah