Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yeah

Krrrr dem

Oh Yeah


Too many things I don see

Too many struggles wey a man don see

But we dey still give God the glory

So make you fem if you never know me

No time but I got the story

Tell it to the world nor be say I holy

You no feel the vibe bring a proper notice nor dey gossip, like you high On kpoli (yeah

Too many night man no sleep

Hustle everyday so a man go eat

Wake up in the morning looking for unfit

It's so real the hunger so real yeah


Mama papa calling ( on phone

Alla my account is (so low

Living good life is (on code

When a man broke is (so cold


We got one life live it

We gon hustle till we get it

Everybody gotta feeling alright

We got one life live it

We gon hustle till we get it

Everybody gotta feeling alright

We got

One life live it

Yeah

We got

One life live it

Yeah


Dem are know it

To reach the top man you gotta hol it

You slow down brother man a goal it

Put your feel down make you nor go dull it

But some are hating, contemplating

When dey see dey come affiliating

I'm motivating omo Wetin

Everytime that you come you underrating

No dull me

If you not about the money don't call me

When I dey hustle she you dey there for me

E don be now you wan dey call me

I used to think when


Mama papa calling ( on phone

Alla my account is (so low

Living good life is (on code

When a man broke is (so cold


We got one life live it

We gon hustle till we get it

Everybody gotta feeling alright

We got one life live it

We gon hustle till we get it

Everybody gotta feeling alright

We got

One life live it

Yeah

We got

One life live it

Yeah


One life yeah

Hustle am big, hustle am big

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status