![Live Long ft. Izijay](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/22/27982932c8e94138b9f05807cca7afb1H3000W3000_464_464.jpg)
Live Long ft. Izijay Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2024
Lyrics
On God
Dream
On God
Many people dem dey pray for your downfall
But no for omo ope mi just stand strong
Everyday I swear the boy on the grind
So nigga no shock if you see me for mansion
Everyday of my life get on my knees and I thank God
Say I dey alive omo iya mi me I thank God
Many people don pass away but we dey pass ewe
And me and my brothers we go live long
As I dey I dey pray for the large funds
For the helper wey go carry me go reach top
None of us know wetin tomorrow dey talk
Reason why I just do my best leave the rest to God
That boy na bomboclaat
Because of woman you dey beef your guy
Bros over hoes but this bro no get level
This life e be game with so many levels
I just wanna live like a king
Wetin go be e go be no matter wetin sup yeah
No capping Izi live long Czah living
Izi live long Czah live long Izi live long
Aye yi ko le my brother
We pray to God to gift long life
And time go come wey all things go dey okay o
When e go sup when e dey come I dey ask myself
I no dey try reason things wey go pass my head
If solution never dey abeg leave am first
Abeg no go stress try relax your nerves
Everybody get issue nobody perfect
As e dey smile reach e get wetin e dey reason upstairs
I no dey wear my problem for face post am for status
I bring big energy and put a smile on
Life's Unfair Niggas Gotta Understand
If you no get sense dem go complicate your plans
Use what you have do what you can
No go dey wait for one big money e fit no arrive
That boy na bomboclaat
Because of woman you dey beef your guy
Bros over hoes but this bro no get level
This life e be game with so many levels
I just wanna live like a king
Wetin go be e go be no matter wetin sup yeah
No capping Izi live long Czah living
Izi live long Czah live long Izi live long
Aye yi ko le my brother
We pray to God to gift long life
And time go come wey all things go dey okay o