So Many Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
So Many - Oluwacoded
...
So many things wey dem talk for my and I hear I know send their papa where them belong shay be na my back as you dey go them Wan know the matter they formed the trust when I know be butter keep on working cause mo beru Sapa shay be olowo lo ma fun layo shay be olowo sha lon shaye Jesu Christi for every body o but na all man for himself and if them no do am for you brother do am for yourself the only view day was yesterday all day you gast to find your way as e go be make you calculate tekpa Moshe before is late and so many things them go stand