
Play Me
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
Never going down soo I taka
No go whine state make we no go japa
Dem no know for ouze sey I Dey smoke kana
Na the fame I Dey chase make he better
Got no time to Dey beef o
Ano fit count many times timo kako
Know am standing on my ten toes
Got soo many Brother to feed so me no stay fold
Jah no go put my matter for later
Broke boy babe na rich still go knack ham
see lyrics >>Similar Songs
More from Billirano
Listen to Billirano Play Me MP3 song. Play Me song from album Play Me is released in 2023. The duration of song is 00:02:27. The song is sung by Billirano.
Related Tags: Play Me, Play Me song, Play Me MP3 song, Play Me MP3, download Play Me song, Play Me song, Play Me Play Me song, Play Me song by Billirano, Play Me song download, download Play Me MP3 song
Comments (22)
New Comments(22)
Abdullateef Adeyemi
KHALID DC$$
I feel your vibes keep up my bro
Babatunde owolabi Odi dollar
proud to be Agege boy Rano ejhe
olafinger
more vibes[0x1f638] so many brothers to dey feed o , na real olafinger[0x1f63f][0x1f63e]
Prince_Bobby
Love dis one [0x1f623]
RExy Kash
All your song dey make me reason but dis one dey gibe me joy no one fit kill your vubes my bro ride on ejeh❤️❤️ rano
Fanta Diane qy617
I LOVE YOU BILLIRANO YOUR SONG DEY GIVE ME JOY ❤❤ MORE LOVE BRO❤❤❤
BÏG ÇÄSHY❤️
rano ejeh ❤️❤️ i dey feel you ❤️
Pedro Richies
Shout out to those people when Dey do like say dem nor Dey see us
SamuelOhaedoghasi
My love for this jam
Jephter2002
Billirano ❤️❤️❤️✅
Oluwashmurda
❤️
love for this jam