Peace Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
Ahhh ahh ohh ahh
Say them call me Boy C
Ahhh ehhh ahhh ahh
All this mix signals been killing me (they be killing me)
My eyes are open but I no see (rara oo oo)
Not in the prison but am not free (am not free)
I just hope one day I'll find my peace oo (find my peace)
I was told to follow who know road oo
But who know road self don lost ooo
If not today then tomorrow (tomorrow)
I know one day I will find my peace ooo
Bayi kor ni o ma rilo
Shey this na sapa or person don dey poor
Mio bawon du first kon kami m'owon
Protect the homeless bami shanu won oo
Bayi kor ni o ma rilo
Shey this na sapa cause person don dey poor
Mio bawon du first kon kami m'owon
Protect the homeless bami shanu won oo
Ogun totishe otun gberimo
As e come dey be kofeyemi mo
When I go blow tin ma jade tan
Iwo lonipe kemi mashe forh
A'njola Jesu pelu Muhammad
All over the world baba jekan damimo
Abiyamo lawon to bi mi jekan jeun omo
Na money I want o, baba come and give me more
Bayi kor ni o ma rilo
Shey this na sapa or person don dey poor
Mio bawon du first kon kami m'owon
Protect the homeless bami shanu won oo
(BlaQmix shii tulio pulio black)
(A'njola Jesu pelu Muhammad)
(All over the world baba jekan damimo)