Grinding Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
BadG entertainment
Say dem call me boy c
Turn it up for the boy oh oh oh nanana
Been thru many phase
Them say I don craze
Eje for my face
But I no fit complain
They tell my mummy say
I do things wey I no do
But I cannot explain
Na hustle I dey hustle
Kin ma lo seru egbe mi
Laye ti mo wa o
Ki ma lo seru egbe mi
Boya lojokan oma dowo
Boya lojokan Oma dola
Boya lojokan ama gba dollar
Boya lojokan aoni rinira
So tell my mama that am gone
Tell my baby that am done
I’ve been going through some stuffs
Imma text you once am done ooo
Hey tell my mama that I’m gone o
Tell my babyyy that I’m done o
I’ve been going through some stuffs o
Imma text u once I’m done o
Chilling by the pool side
With kele by mi side
Shanasigbo for mi yard
Give them OG’s their regard
Problem way go pass my power
Baba make i no go see am
My niggas been losing faith
Dem don de tire
If you ever put food on my table
I am grateful
Badg entertainment I am grateful