![Come And Roll ft. Vic2kuL](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/02/1a71042cabcb4f9f8d9c4c2750b9915f_464_464.jpg)
Come And Roll ft. Vic2kuL Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Now
I just want good vibe do you feel Me
Take me high take me past the Ceiling
No dey do wetin go hurt my Feelings
So Do you feel me
Say Tonight
I just want you to do me
Those kind things wey we dey see For movie
Wey dey sweet my body each time You cruise me
So Do your duty
Oh Judy
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
I'm hypnotised by the way you Move it
I no go lie I like the way you Moving
I'm hypnotized by the way you Move it
I no go lie I like the way you Moving
Stop now
Take a minute but don't touch Down
Change your style and take us Higher
Wanna spend the night in cloud 9
That's right
Na all night
We go dey keep am going night till Dawn
Kpucha mu isi oh baby I don't Mind
Your body girl na fire
I know you will look finer
When you take off your designer
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
I'm hypnotised by the way you Move it
I no go lie I like the way you Moving
I'm hypnotized by the way you Move it
I no go lie I like the way you Moving
I just want to party
I just want to dey ok
I just want to party
Come and roll with me right now
I just want to party
I just want to dey ok
I just want to party
Come and roll with me right now
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me
Come and roll
Baby come and roll
With me