Grateful Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I still dey grind o
Omo I still dey grind o
I've gone up and down
I've turned round and round
You see this life e be like roller coaster
I go hard on my grind
And every time I look back
I see men wey don cast dey enter ghost town
I'm grateful everyday
Maka na Chukwu nna dey on my case o
I've made plenty mistakes
Wetin dey carry me na nothing but grace o
The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We're fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey Grind
This journey journey journey of life
You're here today tomorrow you're out
You hope for the peace but daily you fight
If you wan look soft u got to work hard
I'm grateful everyday
Maka na Chukwu nna dey on my case o
I've made plenty mistakes
Wetin dey carry me na nothing but grace oo
The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We're fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey grind
The lane so fast o
Na why I dey thank God for this ride o
We're fast and furious and many don kpai o
But for my side I still dey grind
I still dey grind