- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
She Dey call me charlie charlie o
I Dey call am honey honey mo
Nwa na sarà mbara
Nwa na Mara mma
Nwa na inokwa ofuma
Oooo
Ijelu puta
When you come out eh
You just Dey fine eh
Imara nma
Tesoro mu o
Make I tell you how am feeling
Make you give me all your loving
I no get Time for pretending
Eh
Tesoro mu o
Make I tell you how am feeling
Make you give me all your loving
I no get Time for pretending
Make you call me Charlie Charlie o
I go call you honey honey mo
Make you call me Charlie Charlie o
I go call you honey honey mo
Nwa ikwu oto
Nwa idi uto
Nwa iso eje
Nwa
Nwa na imaka
I na-eme umu guys agbaka
You cause tornado baby
Mgbe e na elecha
Nye m akara ekwe nti
Gwanum kedu ebe e bi
I mana i bu Egwu eji
Achorom ihunanya gi
It's all I need o
Na for broad day light Ka i zuru my heart
Go go
Where you carry me dey go
Me I no Know
Give me your love love
Give me your love o
Give me your love love
Make you call me Charlie Charlie o
I go call you honey honey mo
Make you call me Charlie Charlie o
I go call you honey honey mo