Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2025

Lyrics

Eh eh eh

Eh eh eh eh eh eh

Ah ah ah ah

Ah ah


They say success na turn by turn, Omor na lie

Na pesin wey hustle go chop

That one na fact

So I dey put in my all and all

All day and night

I stay far from people wey dey

Dull, e no be fight


Keep working and you go see Everything you dey find go come

Every worker get em pay day

Life na turn by turn o

You go sing the song o

You go celebrate o

You go follow gyrate o


Ah

Onye gbara mbo ge rite uru ya

Arụọ n'anwụ e rie na ndo o

Nye Chukwu ekele

The blessings go fall like rain


Ah

Onye gbara mbo ge rite uru ya

Arụọ n'anwụ e rie na ndo o

Nye Chukwu ekele

The blessings go fall like rain


Eh eh eh

Eh eh eh eh eh eh

Ah ah ah ah

Ah ah


Testimony, testimony, i ge nye the testimony

Ọ bụrụ na ị na-agba mbọ nwanne

Ị ge host Ceremony

Ị na lu ọrụ aka

Ka ị na akpọ suit and tie

Obugodi na ị na azu afia

The bar go reach your hand


Keep working and you go see Everything you dey find go come

Every worker get em pay day

Life na turn by turn o

You go sing the song o

You go celebrate o

You go follow gyrate o


Ah

Onye gbara mbo ge rite uru ya

Arụọ n'anwụ e rie na ndo o

Nye Chukwu ekele

The blessings go fall like rain


Ah

Onye gbara mbo ge rite uru ya

Arụọ n'anwụ e rie na ndo o

Nye Chukwu ekele

The blessings go fall like rain


Eh eh eh

Eh eh eh eh eh eh

Ah ah ah ah

Ah ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status