Dengepose ragga Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2023
Lyrics
Dengepose Ragga
Intro : I wan trow away a stone and anybody wey the stone meet na im know, especially people wey dey pose "
" Hehehehe watch me now"
African man wey im dey my country anything wey get baba fryo never
African woman wey im dey my country anything wey get baba fryo never see
Wetin e get? E no getti nothing
Wetin e be? E no be nothing
Wetin e dey? E no dey nothing
Shey e getti motor? E no getti nothing
Shey e know tomorrow? E no know nothing
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Gbanjo thing wey dem buy yesterday na im dem wan take shakara for me
Gbanjo clothe wey dem buy yesterday na im dem wan take make shakara for me
Yee gbanjo shoe wey dem buy yesterday na im dem wan take make shakara for me
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
When month end im go get salary
Dem go invite am come big party
When dem go for there dem go dey spray money
When day break dem go dey wabe garri
Wetin e get? E no getti nothing
Wetin e be? E no be nothing
Wetin e dey? E no dey nothing
Shey e getti motor? E no getti nothing
Shey e know tomorrow? E no know nothing
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Yee dem wan pose dem go call us illiterate we no dey still warri we dey move concrete, when it come to book dem claim dem a the best one plus two dem say is equal to twelve
Wetin e get? E no getti nothing
Wetin e be? E no be nothing
Wetin e dey? E no dey nothing
Shey e getti motor? E no getti nothing
She e know tomorrow? E no know nothing
African man wey im dey my country anything wey get baba fryo never
African woman wey im dey my country anything wey get baba fryo never see
One time dem wan take am go America na the time dey start to dey speak like foreigner, when dem go for interview dem go dey grammar tell the whole a world dem wan go america
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
Dem go dey pose dem go dey denge denge
Dem go dey pose dem go dey waka kurukere.
So if you wan be my friend you better stop kurukere movement
If you wan be my friend you better stop kurukere movement
Oya
Oyinbo dem love dem neighbor as dem self African we no love we self hatred and no unity no make us progress big up everybody and start fe progress
No nwa crowd of people galong no wan
Baba Fryo galong no wan Nigeria people galong no nwa
East Africa galong no nwa
West Africa galong no nwa
North Africa galong no nwa
South Africa galong no nwaaaaa

"Mogbe"
Gbanjo clothe wey dem buy yesterday na im dem wan take make shakara for me
Yee gbanjo shoe wey dem buy yesterday na im dem wan take make shakara for me