Egunje Bribe Lyrics
- Genre:Reggae
- Year of Release:2023
Lyrics
Egunje/Bribe
Intro: where you dey wey pale male and pikin dey collect
Lead: This na the time for me and you to talk reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: This na the time for me and you to talk reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: Because egunje
Response: jaburata
Lead: plenty for lagos
Response: jaburata
Lead egunje
Response : jaburata
Lead: Plenty for this world
Response: jaburata
Lead: egunje dey powerful like this turn politics to big politricks let me tell everybody know about it na im make uniform man fit pass exhibit, let me tell you e dey powerful like this turn politics to big politricks let me tell you everybody know about it na im make uniform man fit pass exhibit
Lead: you a hear me egunje
Chorus: jaburata
Lead: plenty for lagos
Response: jaburata
Lead egunje
Response: jaburata
Lead: Plenty for this world
Response: jaburata
Lead: This na the time for me and you to talk reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: This na the time for me and you to talk reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: Everybody dey work to get some money
To take care of dem self and dem own family l
When month just end dem go get poor salary
Inside the salary dem go pay house rent age
Inside the salary dem go pay toilet rate Everybody just dey collect im own egunje rate
Me tell you this na the time for me and you to talk reality
Response: Reality wey go benefit you and me
Lead: This na the time for me and you to yarn reality
Response: Reality wey go benefit you and me
Lead: Because egunje
Chorus: jaburata
Lead: plenty for lagos
Chorus: jaburata
Lead egunje
Response: jaburata
Lead: Plenty for this world
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburata
Lead: Go to the east jaburata
Response: jaburata
Lead: Go to the west jaburata
Response: jaburata
Lead: Go to the north jaburata
Response: jaburata
Lead: Go to the south jaburata
Response: jaburata
Lead: Ewa bami rii ooh jaburata
Response jaburata
Lead: Ewa bami wii jaburata
Response: jaburata
Lead: Ewa bami soor ooh jaburata
Response: jaburata
Lead: Ewa bami gbor jaburata
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburataaaaa
Yeparipa paripa Yeparipa paripa
Lead: In the city wey i dey wey dem dey call ajegunle everybody eye tear nobody wan le anything we dem do for you dem go collect egunje even girls now a days dem dey collect owo Ile that is why all the girls dem dey language dem self abi you wan le abi you wan abi you wan le dem go say ote you too le
Lead: Me tell you this na the time for me and you to talk reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: This na the time for me and you to yarn reality
Chorus: Reality wey go benefit you and me
Lead: Any small pikin wey you send message for ajegunle e go say bro you go settle me ooh, if na the one wey you dey send message before e go say bros make i hold am naa, what about now a days girls dem go say bros gum me some tepe naa when I mean say egunje jaburata na im be say bribe done take over everywhere hehehehehe
Lead: Because egunje
Chorus: jaburata
Lead: plenty for lagos
Response: jaburata
Lead egunje
Response: jaburata
Lead: Plenty for this world
Response jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Ewa bami rii ooh jaburata
Chorus: jaburata
Lead: Ewa bami wii jaburata
Response: jaburata
Lead: Ewa bami gboor ooh jaburata
Response: jaburata
Lead: Ewa bami soor jaburata
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburata
Lead: If you think na lie jaburata
Response: jaburata
Lead: If you think na lie ooh jaburata
Response: jaburata
Lead: Go road blocks you go see am
Response: jaburata
Lead: Go station you go see am
Response: jaburata
Lead: Anywhere you go you go see am
Response: jaburata
Lead: Jaburata jaburata
Response: jaburataaaaa