Skit 2
- Genre:Others
- Year of Release:2006
Lyrics
Ehen ehen o boy, u know see that program
Oh, how una dey nau
Na me nau, na me, na me me nau
Una no no me, na me nau
This program na me dey roast am, na me dey roast am
No na me dey host am sorry I say roast na me dey host the program
So errmm I dey wait for una call (phone rings)
Omo my phone don dey ring oh
Na who be dis nau, who be dis nau
Omo na your home boy na since
I don dey call this phone nau (no vex)
Wetin dey do dis your phone nau for this station (cool down)
see lyrics >>Similar Songs
More from Faze
Listen to Faze Skit 2 MP3 song. Skit 2 song from album Independent is released in 2006. The duration of song is 00:01:42. The song is sung by Faze.
Related Tags: Skit 2, Skit 2 song, Skit 2 MP3 song, Skit 2 MP3, download Skit 2 song, Skit 2 song, Independent Skit 2 song, Skit 2 song by Faze, Skit 2 song download, download Skit 2 MP3 song