
Kolomental
- Genre:Others
- Year of Release:2006
Lyrics
Oh, omo na mental case
Start to dey craze
Na who dey rocking this place
It's kolomental
Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
Kolomental
Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
Kolomental
Oohh, oh, ho, oh, oh, oh, oh
Oh oh oh, oh oh
see lyrics >>
Similar Songs
More from Faze
Listen to Faze Kolomental MP3 song. Kolomental song from album Independent is released in 2006. The duration of song is 00:04:44. The song is sung by Faze.
Related Tags: Kolomental, Kolomental song, Kolomental MP3 song, Kolomental MP3, download Kolomental song, Kolomental song, Independent Kolomental song, Kolomental song by Faze, Kolomental song download, download Kolomental MP3 song
Comments (101)
Top Comments (1)
AB_Wisdom
New Comments(101)
Ayo Dawson
this party na for carze people favourite!
borjoe
Abeg who do this beat for faze make I link up with him, because the beat nor gree fade since 2006[0x1f641][0x1f641]
Princee1hgq
make una de always play this track for this country
Grace C Onweremadu
pls oooo where is Faze oooo this guy was on point then
173353600
[0x1f642]
Uche Tom60
Vlp ke
omo boi2
[0x1f641][0x1f641][0x1f641]
IyanuOluwa Prime
VIP ke
K Humble 2020
Big hit from a big artiste. Legendary song with classic beat. Love this banger!!!!!
Mosiress
Song for craze people
Zion omina
this song bin bad shar
AB_Wisdom
sometimes is good to enjoy life the way it makes you feel, because this life was meant to be enjoyed, dance off tune, free you about what people say about you.
sometimes is good to enjoy life the way it makes you feel, because this life was meant to be enjoyed, dance off tune, free you about what people say about you. >