African Boy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah yeah
Yeah yeah
Oh, oh oh
Woah woah
If I do anything dem go talk
Bad belle people dem go para
Now me I pull up in my car
When they see me now, dem dey holla
Shebi you dey form say you be boss
Like say Dangote nah your father
You want try nail me for the cross yeah
Cuz you ain't seen nobody better
Now when they see me dem dey run oh
Cuz me I don carry Shaka bulla
I'm an African boy
And I come from the street
Living my life
I no send anybody
I'm an African boy and I still Dey believe
Believing in my dreams
I no send anybody
I'm an African boy
And I come from the street
Grew up with my mama
One room, one umbrella
I'm an African boy yeah yeah
I'm an African boy yeah yeah
African boy yeah yeah yeah
Wetin my eyes don see
Living in this jungle of the African street
Where my people suffer
Pray for mighty blessings
Been on my grind before I clocked seventeen yeah
I remember days when I school for Ojota
Never had enough but had the African dream
Want a better life for friends and for my Family
And shout out to my mama wey Dey always pray for me yeah
African boys we no Dey play
Any where we turn up
We shut the place down
The party never start
We don carry plate
Now the day is over
We share the grace now
I'm an African boy
And I come from the street
Living my life, I no send anybody
I'm an African boy and I still Dey believe
Believing in my dreams
I no send anybody
I'm an African boy
And I come from the street
Grew up with my mama
One room, one umbrella
I'm an African boy yeah yeah
I'm an African boy yeah yeah
Me I be African boy yeah
I be African boy yeah
I be African boy yeah
Oooh yeah I be African boy yeah African boy yeah
African boy yeah
African boy yeah yeah yeah