
Day & Night ft. Demikingz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Many things fighting for my head
But me I'm Just tryna get my bread
Cixbwoy, Demikingz again
Many things fighting for my head
But me I'm Just tryna get my bread
Na why I hustle day and night
Na why I hustle day and night
Many things fighting for my head
Bad man, me no want stress
Na why I hustle day and night
Na why I hustle day and night
Uh nah nah nah, Uh nah nah nah
Uh nah nah nah
No stress today come back tomorrow
Enemies dem wan make I borrow
But nobody knows tomorrow
Nah Baba God me I dey follow
Woah woah
I don trade my sorrows
The corner stone wey you throw
Away
Now they come my way, to gather me
You like how I vibe with you
Cuz me I no dey form attitude
Falling but I no need your parachute
No long thing man no latitude
Yea yea yea yea
Me I just want motivate you
Make you no let them under rate you
Cuz when your dreams come true Dem congratulate you
Many things fighting for my head
But me I'm Just tryna get my bread
Na why I hustle day and night
Na why I hustle day and night
Many things fighting for my head
Bad man, me no want stress
Na why I hustle day and night
Na why I hustle day and night
Uh nah nah nah, Uh nah nah nah
Uh nah nah nah yea yea yeah
It's demikingz wey dey sing song yea
Many things fighting for my head
But me I'm just tryna get my bread
To dey wake up everyday be day
Many problems dey
Wey man go gazz go gatz face
Sheybi nah you dey talk say
Everyday is gonna be a better day
So me hustle with my niggas
Hustle day and night
Place to place
Me no sleep house
From Maryland straight right down to Ikeja
Been in the street, man don come kilometers
Many many disappointments but me no send them
It's a bad vibes, send them back to the sender
I be the guy them dey find you dey see now
So when me come through everybody go sit down
Light up the place
Then me give them them the ginger
Hit up all my guys
Then we link up at greenhouse
Many things fighting for my head
Bad man me no want stress
Say me no dey find person trouble
Me i just dey face my hustle
Carry my load pon my head
Nah baba God me i dey follow
Make you no think say me I reason you
All these, bad energy and the haters move
Gotta do what you gotta do
No ever tell no man about your next move hey
Gotta do what you gotta do
No ever tell no man about your next move
Hustle in the silence make you keep them confuse
Make you no go dey wear the shoe wey no go size you
No stress today come back tomorrow
Enemies dem wan make I borrow, but
Nobody knows tomorrow, nah
Baba God me I dey follow