
See Finish
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
They wan use eye they wan see me finish
But see me never start see me never finish
Omo see me never start see me never finish omo
When the time go come me go see them finish
Many things I've seen for the past couple months omo
If I talk my own them go say I too much Omo
So me steady smoking my Igbo on a lo lo lo
When the time go come me go see them finish
They wan use eye they wan see me finish
But see me never start see me never finish
Omo see me never start see me never finish omo
When the time go come me go see them finish
see lyrics >>Similar Songs
More from Miochido
Listen to Miochido See Finish MP3 song. See Finish song from album Vibez & Verbz is released in 2023. The duration of song is 00:02:53. The song is sung by Miochido.
Related Tags: See Finish, See Finish song, See Finish MP3 song, See Finish MP3, download See Finish song, See Finish song, Vibez & Verbz See Finish song, See Finish song by Miochido, See Finish song download, download See Finish MP3 song