Higher Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Never gonna stop till I'm satisfied
(Higher higher higher)
For the street wey we come
(Higher higher higher)
Straight to the top we dey go
(Higher higher higher)
Them no fit stop me now
(Higher higher higher)
Na for the street wey we come
(Higher higher higher)
Straight to the top we dey go
(Higher higher higher)
Them no fit stop my shine
(Higher higher higher)
Them no fit kill my shine
(Higher higher higher)
Never gon' stop when there's reasons Why
Me I no go stop to try
Me I'll keep my head up high
Until I touch the sky
Never gon' stop when there's reasons Why
Me I no go stop to try
Me I'll keep my head up high
Until I'm satisfied
When a little boy talks
Dem say little boy shut up
Dem no talk when the elder man talk
Shebi nah who get money dem dey Call boss
Nah jah dey bless me so tell me why I Go pompous
I no dey hate so I just dey double my Hustle oh
And everyday got me burning night Candles oh
Tell dem say that small boy don turn Biggie man
E don dey shock dem dey see me for TV now
WOoooo
Sometimes in life, e go be like say Nah go slow
Got me wondering why everything Be going so slow
Tryna get me high but my spirit be so Low
God held me so close, He never left Me solo
(He never left me)
Ah ah ah yeah
Ah ah ah yeah
Ooooo
Going
(Higher higher higher oh)
I'm going
(Higher higher higher oh)
I'm going
(Higher higher higher oh)
I'm going
(Higher higher higher oh)
I'm going
(Higher higher higher oh)
I'm going
(Higher higher higher oh)
Higher higher higher oh
(Higher higher higher)
I no fit leave my own dey run a man Race
I know the pressure fit to make a Man craze oh
I face my hustle I dey try dey my lane
All your serenren no fit to intimidate Me oh oh
Make I tell you all my story
Back then, dem no know me
Many nights I no sleep
I'd be like, somebody save me, yeah!
Then I beat up my chest say me I be Soldier man
It takes a strong spirit to make man
And my skin so tough me I be African
Then I realized, I be my own hero oh
No one is coming here to take me Home
For so long me I've been on the road
But God is always on the throne