![CAN (ACOUSTIC)](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/09/28/3c060066838449758bc82dcfbdb93a3b_464_464.jpg)
CAN (ACOUSTIC) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
Una make me Dey sing song bad man Dey sing song for my uju Chei
I no wan here say Dey shoot bed im mama fly away oh
Oh baby girl you for Dey you for Dey you for just wait and take oh
I know you see me as someone wey dey joke o
I no fit leave you baby go double date
All these boys dey toast you no be say them like you dey just wanna break my heart
I say
All these girls dey toast me no be say them like me dey just wanna make you mad
Oh baby hold on to me ee cos if you leave me girl I go die
Oh baby hold on to me ee ee cos if you leave me girl I go kpai
Today na brother Peter, tomorrow na brother Paul oh
Today na John Thomas oh next tomorrow you go carry go Anelka house
No be say I no Dey do you well no be say I no Dey do you right
No be say I no Dey show you love
No be say I no Dey treat you right
You no Dey bill them rich boys but you Dey bill broke boy like me
This girl go kill me oh
Make una help me chai
This girl done kill man
Give me my lighter light up my ganja