Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Oh lord I thank you

Say jah I thank you

Na your mercy make man dey galant

Enemies wanna quench my fire

As you see me so I don dey para

I go take my own take jara

Come and see me now I wear designer

I like balance

Oshe na balanciaga


As I dey do my things I dey run my race

Pray to jah make e guide my way

Cos na Holy ghost fit quench my pain

Hear this gbedu make you shout amen


Shine shine bobo I dey package girls

One man mopo I dey face my fears

No dey stress my self

Respect myself

No be talking Ife ime can tell


God is bursting my medulla

You should be playing my gbedu now

He is taking me personal

Hallelujah hallelujah


God is bursting my medulla

You should be playing my gbedu now

He is taking me personal

Hallelujah hallelujah


Hallelujah gan

Imana I believe in God

Oluwa make I no rise and fall

Na you be my baddest sure plug

Men dem want your blessings in block

Me I wan follow for the boys wey dey ball

Street so cold many men don fall

Jah cover me no reject my call

No reject my call


God is bursting my medulla

You should be playing my gbedu now

He is taking me personal

Hallelujah hallelujah


God is bursting my medulla

You should be playing my gbedu now

He is taking me personal

Hallelujah hallelujah

Taking me personal

Charger charger yeah yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status