- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
I don tire for dem babylon omo time don reach make I express myself
I don tire for dem babylon omo time don come make I express myself
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
Abipale naso we go dey dey look when the children go dey hungry
Abipale naso we go dey wo gbogbo wahala dem go come do it
What is the solution tell me if there is a solution
You talk for television so make we vote for you
Everything will be fine wey you talk entertain magician start
Kicking us all like jackie chan we can fire all our politicians
see lyrics >>Similar Songs
More from BlackFaceNaija
Listen to BlackFaceNaija Abipale MP3 song. Abipale song from album Defender Vol. 1 (The Album) is released in 2016. The duration of song is 00:04:08. The song is sung by BlackFaceNaija.
Related Tags: Abipale, Abipale song, Abipale MP3 song, Abipale MP3, download Abipale song, Abipale song, Defender Vol. 1 (The Album) Abipale song, Abipale song by BlackFaceNaija, Abipale song download, download Abipale MP3 song
Comments (4)
New Comments(4)
Dolexmancwqn4
ibrotee04
yes
yayamoustafa
[0x1f600]
FolaTale
[0x1f60d]
still the topic of the day (hard life).[0x1f619][0x1f613][0x1f612][0x1f608][0x1f603][0x1f617][0x1f621][0x1f628][0x1f63b]