
E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2005
Lyrics
Intro
E dey pain me o as I see the way my brother
Just dey hustle everyday no gain
E dey pain me o when we try to hustle and the
Christian o dey tell me trust and obey
E dey pain me pain me pain me pain me pain me
Pain me wey le e dey pain me pain me pain me
Pain me pain me wele
Tell me who be the sheep who be the goat
Wetin we chop wey dey hook us for throat
See dem looting for looting we throat know
see lyrics >>Similar Songs
More from BlackFaceNaija
Listen to BlackFaceNaija E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey MP3 song. E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song from album Ghetto Child is released in 2005. The duration of song is 00:04:51. The song is sung by BlackFaceNaija.
Related Tags: E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey MP3 song, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey MP3, download E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song, Ghetto Child E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song by BlackFaceNaija, E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey song download, download E Dey Pain Me ft. Mallam Spicey MP3 song
Comments (15)
New Comments(15)
Johnson_esquire
Dolexmancwqn4
Still ahead of de game
Iron Man86
E dey pain me like dis like dis
Alani Adefunmiloye Ben
e still dey pain me walai
ØŁüwå
Don’t y’all wish we can turn back the hands of time
Fredaajax
He was my best them ....I still remember when we meet in Abuja at sledge club .my guy pls keep it up
emidearpat
This is lovely , I can't wait to listen to it everyday. Please keep it up with these good vibes. Kudos!
emidearpat
This is lovely , I can't wait to listen to it everyday. Please keep it up with these good vibes. Kudos!
109758022
cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool cool
afenaz84g
this na song. wish blackface well.
Sanino100
Real men
Ismaheal Kunle Kesmon
can't wait to see him hit the airways
Ever Green!