
Too Much Money Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Too Much Money - Victor AD
...
omo na classic oooh
Ehhh God na me be dis
Its Victor AD na na na eh
I got a call from bill gate last night
I no expect u to believe
Me nd Apollo dey for PJ
Omo na based on believe eh
(Wat money cannot do eh eh
Too much money can do it eh)2ce
Wetin dj cuppy money no fit do
Otedola money do am eh
Wetin obo money no fit do
Adeleke money do am eh(say hin do am eh
bless me wit money eh
bless me bless my family
bless me wit money
I just wish say jeho call
b4 na me be dey call oh
dem talk say dis money don change me I understand
dem talk angry I talk bentley dem no understand
(so make dem change deir hybrid gan gan
ogbolo no dey go well wit popcorn
(so use ur head eh))2ce
(wat money cannot do
too much money can do it eh)2ce
wetin dj cuppy money no fit do eh
otedola money do am eh
wetin obo money no fit do
adekeke money do am eh (say hin do am eh)
we must to get money eh
bless me wit money eh
o lord bless me wit money(bless me bless my family)
bless me wit money eh
,,