
Kpokpo Didi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Kpokpo Didi - Victor AD
...
its victor ad na na ye e
ra yeye yeah
for your love I go wound them o
who dey take cocaine suppose respect dadilla eh
I know my words are deep
but girl I'm for real ah e
I love I love and I wanna show you all eh
d matter burst d matter burst
want to feel high eh
but them no know say
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi
I go comot their leg
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi
Na for club them take dey enter dance
my bestie my bestie
and them wan go house
soon dem wan share contact
I no go gree for them to hang out eh
I go give all my love baby
anything I do na to secure you baby
for your love I go kpof anybody
and I want no body but you
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi
I go comot their leg
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi
who dey take cocaine suppose respect dadilla eh
I no my words are deep
but girl I'm for real ah eh
I love you I love you and I want to show you all eh
d matter burst the matter burst
want to feel high eh
but them no know say
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi
I go comot their leg
baby de kpokpo didi
make dem free you
baby de kpokpo didi
for your love I go wound them
baby de kpokpo didi
agbero with the love
baby de kpokpo didi