- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Try the alternative versions below.
Alternative versions:
Lyrics
On God - T DOLLAR
...
ye,ye,ye
Tdollar,skebe
before I remember say baba iwo sha lo dami,ati gbayen ni moti n wa bi ma se rowo toju Mami ee,cos na wetin I go chop I dey find oh oh,awon kan nipe kin ma se phor some dey say make I stop music,pe oriremi dey football,na so so things dey my mind oh oh,so baba gbohun adura mi,hear my cry bati fe kori lori,if no be you how i for take dey live my Life,ebi o bati pami by now,but na your blessings dey make me smile oh oh,karaye ma soro,toba lowo wa lotin ga pa, Tori pe o raso pelu bata and dem go talk if u no gbera
But iwo sha ma hustle,hustle hustle lo make dem talk iwo ma lo phor,owo nla ninu bank on God, cos baba dey for us,yeah
sha ma hustle,hustle,hustle lo make dem talk iwo ma lo phor,owo nla ninu bank on God cos baba dey for us.
Jiji ti moji mo boluwa soro,keleda mumi Mona, cos I don try,try,try for long,igbawo lofe gbo e
mi na,and sometimes I go think say na only me wey no get,bukata dey for ground and e plenty,and Mama still dey wait make i bring money,yeah
As I dey work,I work harder,bamise baba,make I get money eee, make I stay gbangban(×2)
sha ma hustle, hustle lo..
Similar Songs
Listen to T Dollar On God MP3 song. On God song from album Born 2 Shine is released in 2022. The duration of song is 00:03:14. The song is sung by T Dollar.
Related Tags: On God, On God song, On God MP3 song, On God MP3, download On God song, On God song, Born 2 Shine On God song, On God song by T Dollar, On God song download, download On God MP3 song
Comments (93)
New Comments(93)
chizube anoliefo
perado7
more vibes t dollar
Reena 555
nice [0x1f614][0x1f607]
Festus iorlumun
To dollar i like your song please more updates good vibes
Mac Amuta youngking
T dollar omo iya mi
Rk19
Good music[0x1f618][0x1f618][0x1f618][0x1f641]
vibez boy2023
good vibes
Classiq bxk72
My gee ❤️
chizoba 0cpfu
Keep it up blood forever
official Ayokunle
hustle go pay
u dey try,God bless u amen