
Money Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Done fi the riddim you know
Na na na Artica
Shey you wan hear the koko
Koko koko
Sharpen your strategy
Make you no for borrow
As you dey hustle for the money
Make you know wetin you dey Swallow hmmm yeah yeah
Na sun wey set go rise
No let anybody still your vibe
Get the money
Get the money
Spend the money
Spend the money
Move your body
Move your body
Party party party nonstop
Get the money
Get the money
Spread the money
Spread am wisely
Move your body
Move your body
Party party party nonstop
Give them giddem give them giddem Give themNonstop
Feed them feeddem feed them
Feed them feeddem nonstop
Dance to the baseline
Dance to the baseline
Make you no dey waist time
Make you no dey waist time
Na who get money them dey recognize
Olowolayemo jor mo
Na money dem take enjoy your
Ikivya eninaharugbo hmm
Counting my blessings
I am thankful for the mercies
Jah promises never seize
Jah promises never seize
Get the money
Get the money
Spend the money
Spend the money
Move your body
Move your body
Party party party nonstop
Get the money
Get the money
Spread the money
Spread am wisely
Move your body
Move your body yeah yeah
Party party party nonstop
Getti my own business
Make you try to mind your business
Getti my own business
Make you try to mind your business
I got the fitness
Jah be my witness
I just wan Flex n
Party with my real friends
O Lord I pray
Increase my greatness
O Lord I pray
Increase my greatness
Shey you wan hear the koko
Koko koko
Sharpen your strategy
Make you no for borrow
As you dey hustle for the money
Make you know wetin you dey Swallow hmmm
Na sun wey set go rise
No let anybody still your vibe
Get the money
Get the money
Spend the money
Spend the money
Move your body
Move your body
Party party party nonstop
Get the money
Get the money
Spread the money
Spread am wisely
Move your body
Move your body
Party party party nonestop
Get the money
Get the money
Spend the money
Spend the money
Move your body
Move your body
Party party party nonstop
Get the money
Get the money
Spread the money
Spread am wisely
Move your body
Move your body
Party party party nonstop