Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Don fi di riddim you know

Yaman

Bumerey fire got the sauce

Ooh I


See your body fine like this

Na you dey make me sing like this

No kon dey style for me

Wetin you want pass money

A true son of Edo wey I be

Girlie dey with me

Come make we join body

Throw the bill

I go chest am anyhow e be

Go down down down down

Feel the riddim

Make u bounce bounce bounce Bounce

Go down down down down

Feel the riddim

Make u bounce bounce bounce Bounce


Badt man come2ru

When me step inna the place

You know me no fit stumble

Me no fit stumble

Badt come2ru

When me step inna the place

You know me no fit stumble

Me no fit stumble


Let the riddim fling right now

New blessed daddy is in town

You can place your order now

Let the buddy bounce

Some liquor fi di brain

Catch the vibe catch the feeling

Sweet sensation

No interruption

Body cause comotion

A true son of Edo wey I be

Girlie dey with me

Come make we join body

Throw the bill

I go chest am anyhow e be

Go down down down down

Feel the riddim

Make u bounce bounce bounce Bounce

Go down down down down

Feel the riddim

Make u bounce bounce bounce Bounce


Come2ru

When me step inna the place

You know me no fit stumble

Me no fit stumble

Badt man come2ru

When me step inna the place

You know me no fit stumble

Me no fit stumble


Artica Artica

Don dada don dada

Artica Artica

Me no fit stumble

Come2ru

When me step inna the place

You know me no fit stumble

Yeah

Mekofu Omoluabi never stumble

Rasta man can never stumble

Bumerey fire got the sauce

You know say me capable

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status