![Enjoy the present](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/17/f2a64ac25f4a44d091a7576eae282d91H3000W3000_464_464.jpg)
Enjoy the present Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Thankful for the blessings
For the mercies from day one
Celebrating every phase of my life
Growing stronger and wiser as I strive
One two three Mac on the M I C
Tell me wetin man eye never see
We affi keep it on a low
No be everything eye see mouth fit talk
Big bag Shabadaba
Making enough dollar don dada
I just wan live large
Dun nu
If na you wey wan disturb my peace
I say run far
I fit do anything to protect my peace
Me say run far
Call all my real gees and family
Party hard and stay happy
No time no dulling
Celebration will never seize
Hear me say
Jo Jo funmi Jo
Oya go down low low low
Make you no Dey dull
Dalla Dey everyday
Na Jah grace on me
Order anything
Enjoy yourself
Jah blessings na unlimited
Dalla Dey everyday (kriiiiigba)
Na Jah grace on me
Order anything
Enjoy yourself
Jah blessings na unlimited
If na you wey wan disturb my peace
I say run far
I fit do anything to protect my peace
Me say run far
Call all my real gees and family
Party hard and stay happy
No time no dulling
Celebration will never seize
Hear me say
Shabadaba yeah
Dun nu
Free my mind and free my soul
Let it flow from up above
Jah never leave us alone
Don for the riddim
If na you wey wan disturb my peace
I say run far
I fit do anything to protect my peace
Me say run far
Call all my real gees and family
Party hard and stay happy
No time no dulling
Celebration will never seize
Hear me say