IGBO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Me I no really send person, when I don smoke Igbo
Sometimes they wonder I sound when dem Dey hear my flow
The weed is my habit, i craze say I no smoke Igbo
They carry matter for my head I just dey here dey slow
When I Dey wake up every morning that's the thing I roll
I know I'm winning when at peace, and them self Dey go know
I no wan go below
That's why I Just Dey grow
Me and all my guys we chilling, we been Smoking Igbo
I keep it burning every time even when it Dey snow
Even just light the blunt from home when I get the two Shows
I started back from scratch but I'm taking it all in all growth
Even when I start rap, I know I can't fucking go broke
Wanna make milli every second, And stay down for dough
Legalize the weed in my house, smoking it with all my bro's
Tackle the problem wey I know say nobody go show
I hope to reach the top I don't care how it fucking goes
Omo I don see something
I no Dey sick but I Dey take the medicine
These niggas fear dem no wan go to prison
Az and loud is not a good comparison, that's a poor comparison
Omo I no Dey settle
I no Dey sleep all night you know level
I dey go mad walahi I still Dey gentle
Me when enter show I still be spending
You know the reason
And I still be balling
Pull up on niggas when them still dey envy
Why them Dey famz but yet dem still Dey hate me
So many shit but yet I still be working
I still be flaunting
Yet I still be wanting
Living my dream all Day
I still be balling
I no dey ball but yet I still be scoring
Big on big we dey pray I still be praying
Pray for mercy
Too much talk e no Dey full basket
See all this blue note falling out my tight pocket
I know I'm the fucking plug and sure God is true socket
That bitch was brought in church when shee knee She do suck it
I tell that nigga wey Dey there Make he play me
Me I no need the stress I just wan Dey live stress free
Make all this bitches wey Dey here make dem Dey come suck it
Me and all my guys we chilling, we been Smoking Igbo
I keep it burning every time even when it Dey snow
Even just light the blunt from home when I get the two Shows
I started back from scratch but I'm taking it all in all growth
Even when I start rap, I know I can't fucking go broke
Wanna make milli every second, And stay down for dough
Legalize the weed in my house, smoking it with all my bro's
Tackle the problem wey I know say nobody go show
I hope to reach the top I don't care how it fucking goes
Omo I no Dey settle
I no Dey sleep all night you know level
I dey go mad walahi I still Dey gentle
Me when enter show I still be spending
You know the reason
And I still be balling
Pull up on niggas when them still dey envy
Why them Dey famz but yet dem still Dey hate me
So many shit but yet I still be working
I still be flaunting
Yet I still be wanting
Living my dream all Day
I still be balling
I no dey ball but yet I still be scoring
Big on big we Dey pray i still be praying
Pray for mercy