Jogodo ft. Oliver Best Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Yeah yeah
Sho ti gbo?
You Dey hear me so?
(I no come here for love)
Say na money me I want, transactions on board
(I no come here for yansh oo)
They wan Dey telli me how to live my life
How to Dey on time
Small pikin wey no sabi to even clean hin yansh
He wan come advice
Abegi keep your opinion for your pocket
No come here dey tell me nonsense
Badman original, never forget
I no get time for any involvement
Keep your opinion for your pocket
No come here dey tell me nonsense
Badman original, never forget
I no get time for any involvement
Me ama fly me no run
Me ama big I no small (I no Dey send e person)
Say me be on no gross
Standing tall me no fall (I no Dey hate e person)
Me ama fly me no run
Me ama big I no small (I no Dey send e person)
Say me be on no gross
Standing tall me no fall
I say me don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
Me I no dey see person wan money impress
My guy me I Dey work so hard, not to Dey oppres
Them see me in lavish style Dey say me I Dey finesse
Me I just Dey wan Dey take my time no wan Dey regret
Me and all my gooons
We smoking on woods
We came in with the big millions not even two
We Catching all of the cruise
We pay our dues
We came here just win and win we no Dey lose
And me I no dey sleep at all, I no wan snooze
And I dey get all of this bigger shits, still pay the bills
Ask what's her favorite place she say na beach
But me wey I don jogodo I just wan do
I tell am she go go places to see madviews
And I give am all this different things wey she wan choose
But still it's me and Olivier in the wheels of steels
We killing up this fucking beats we give no excuse
Me ama fly me no run
Me ama big I no small (I no Dey send e person)
Say me be on no gross
Standing tall me no fall (I no Dey hate e person)
Me ama fly me no run
Me ama big I no small (I no Dey send e person)
Say me be on no gross
Standing tall me no fall
I say me don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo
I say me I don jogodo
I say me I don take e shayo