Ghetto Boy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
See I gat no time , wey I go fit to waste
When the blessing choke omo dem go say na grace
The ghetto boy wey dem no go fit relate to
I run my race me I gat no time for stressing
Stuck in the grind wey dem no go fit to shenk me
Dem know me now, dey been screaming lavish yg
Lati ketu lati ketu
Lati ketu nimode Ikorodu
Ghetto boy we been chilling with the woos
But now me level up we commot for the hood
Say now we blow big strains with wood
Say na the life ,rich one I wan choose
Lati ketu lati ketu
Lati ghetto now we level up in full
Say na one life make you buckle up your shoe
And time no Dey , say my brother no go snooze
Get up
Say my brother no go snooze
Get up
Say my brother make the news
Get up
Say i'm all about the chills
I've piling up the racks
7 figures in a week
Get up
Say my brother no go snooze
Get up
Say my brother make the news
Get up
Say i'm all about the chills
I've piling up the racks
7 figures in a week
I'm living large I've been stepping like a beast
I'm nothing common I've been balling like the kid
Started from the street where we paying up the dues
Now you see my lifestyle , na the topic of the book
My nigga chill if you get am in a giffy
No go dey gas cos you pick the 7 digit
Shey like the feeling when we been dey live exotic
But now we buckle up my shoe so I fit chill
Ghetto boy we been chilling with the woos
But now me level up we commot for the hood
Say now we blow big strains with wood
Say na the life ,rich one I wan choose
Lati ketu lati ketu
Lati ghetto now we level up in full
Say na one life make you buckle up your shoe
And time no Dey , say my brother no go snooze
Get up
Say my brother no go snooze
Get up
Say my brother make the news
Get up
Say i'm all about the chills
I've piling up the racks
7 figures in a week
Get up
Say my brother no go snooze
Get up
Say my brother make the news
Get up
Say i'm all about the chills
I've piling up the racks
7 figures in a week
7 figures in a week
In a minute
7 in a minute